RE: Hive Openmic week 259- Yori Yori By Bracket (Cover)
You are viewing a single comment's thread:
Omo this comrade just dey give us old days naija hits. I just love the kind energy wey you dey use perform. Thanks for sharing sir.
Omo this days person love no fit affect our brain again oo as food no dey for house yoo go make love affect your brain 😜😜😜🤣🤣
0
0
0.000
Lol 🤣🤣🤣🤣🤣 in fact love does not exist anymore it was before that true love exist now it is material things that is existed